Gallery
Kannywood actress Safiya Yusuf wey many across northern Nigeria sabi as ‘Safara’u’ tok say she spend three months without nearing di gate of her house after her nude video leak for social media.
“Dat period when my nude video leak na di most depressing time for my life because I spend three months without nearing di gate of my house, I just dey indoors.”
‘For three months I no comot from house after my nude video leak’- Kannywood actress Safiya Yusuf


















